i
Wey Mensah dey prepare de soup noh
De pepper wey pass wanna nose self,
Like dat one kraa for warn us
But we naa, we be headtrong- we no biz.
Kofi sneeze; I cough
Mensah himself cough den sneeze!
Eno cher bia wey Mansah come.
Na she talk say ebe nice aroma wey dey de house
Wey she go take over- abi she be Mensah ein gerl dat.
Tilapia light soup.
I just make lucky say I carry my helf insurance card, valid.
ii
As she prepare de food finish,
Boy-boys make Alomo den tins
Wey we dey come chop.
Kofi see de soup norrh
Wey he talk say “blood tonic”.
De gerlie bore.
iii
As I taste am I feel songtin:
World first laxative wif salt den pepper.
Dat be what come my head, but I no talk;
Edey job like magic.
iv
But boys-boys, curtesy Alomo,
Chop everyting for de pot inside.
De girlie too make ein body fine,
So she sawk de soup all.
We finish perh, I go buy t-roll
I put am for ma car wey I lef.
My belly inside start boil den ron
But e no catch finish line, my luck!
Den e dey boil-boil for traffic inside.
v
Wey I reverse de car go catch Mensah dema house-aa,
Kofi dey die; I join am:
We dey shank den dey come die.
Mensah plus Mensah dey laf we: dem no dey feel notin.
Mansah drive ma car carry we go clinic:
Two days.
Kofi no carry ein helf insurance card
Wey ein body dey come barb am; e lef small perh. . .
vi
Ebe Mensah wey know de secret-oo
Everybro wey sork Mansah soup for de first time biaaa
Your stomach mon ron;
Mensah dier, he be graduate for Mansah soups inside.
Hmmm.
vii
Today be two years wey we lef de clinic
Mansah come turn Mensah ein wife
I come visit dem for house
Mansah san go dey kitchen
She dey make fresh tilapia soup
Groundnut fresh tilapia soup, made by Mansah.
Arjay.
viii
She dish de soup come
As I pop de bowl inside
De soup settle for layers inside
Ano talk nortin but Mensah spy my face dada
“Eno go do we nortin cos dis no be first time”.
I know say Mensah fit convince me make I chop;
I sabi am put down.
E be der norrrhh wey my phone bell:
Ebe Kofi…….